Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Ahh mama dey para for Tinubu!!! 🧎🙆 #30DaysRantChallenge
28,440 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

AMADIMARIN⛵1 год назад
Make we unite fight these Criminals wey wan run it's citizen inside ground..

Anchorman ⚓1 год назад
Hope say after this ranting, she no go collect 5k and quarter bag of rice to vote APC in 2027..

Onugha Ughonu1 год назад
Funny part is most of these ignoramuses will still vote him in 2027. Just find dem something to eat.

LarryAngel1 год назад
Different problems everywhere,Bat fall hands😓

Forsby1 год назад
Yakpotuba...

Salisu A Musa1 год назад
@mni_JJ you don see this one so? 😂

Skytech Gaming2 лет назад
His Mom knows what's up 😏 #amd

PanAfrican1 год назад
If you understand hausa, e go sweet you die🤣🤣🤣

Capella_Okadigbo1 год назад
After una don collect 5k sale una votes una come here come dey talk rubbish

Samuel Ayuba1 год назад
😂😂 dashi da magoya bayanshi don gindin uwarsu if them insult for hausa them no need to tell

Christopher Eze1 год назад
OS everywhere.
Похожие видео
1:27
Sensitive content
All these updates for people wey dey cheåt? Oya now 🙆🧎
CHUKS 🍥
339,823 просмотров • 1 год назад
