Loading video...
Video Failed to Load
Ahh wahala o, See packaging, even Undertaker no do pass like this ๐ญ๐๐
39,365 views โข 10 days ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Na god go punish you for me ๐น๐น๐น

Why package ma like bag of yam ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฃ no body are taking you seriously ever again

This one na BIG once chance ๐๐

I no believe say I go watch am finish ๐ญ

EFCC, are you happy now??

Him. Mess for inside that bag.. That entrance face no be am

Nigeria my country ๐ณ๐ฌ๐๐๐ hustle don price and he most pay ๐๐

@Quadrant1st no be only me go see this one ๐

Them suppose arrest this guy before he drop another stage performance ๐๐๐

Ghana most goo ohh.

๐๐๐ All this new age artists

At the end na rubbish him go sing

I don die ๐๐๐

I even think say they go turn day to night as na undertaker style๐๐๐

This one sef go vote next year

๐๐ i think say no b everybody follow us enter this 2026

๐

Fooling at it peak ๐

Why people plenty so much for this show

I dy hear manager open am ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐

Wear slide come stage ๐

Walah mรก shele if this werey no sabi perform ooo ๐คจ

Abeg na Mavo cousin be this?

Tinubu tinubu tinubu If Una vote am again in the 4 years everybody go mad

idan ninu apo ๐๐๐๐๐๐

Omo nothing wey Nigeria no fit use make money na new update be this ooh

Yourba people can do rubbish wallahi

Everybody don craze finish for this country ๐คฃ

Them unbox new artist

Baba IT dey learn from him ooo @taiwo05989153 @Nobodycanknow07 @kennyfash77

Black people day always baffle me ๐ญ๐ญ๐๐๐

Wassup Africa got me laughing ๐คฃ
