Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
De Bruyne no do pass like this 😂😂😂😂
Комментарии: 32

The guy fit still be nunez 😪

From the video this guy go Nunez this pass 😭

na prime ozil assist be this

Him fit still no do anything inside with that pass😂

Some kind guys ehn ,their rooms are ever available for knacking . “Carry am come my side na ! I go arrange everywhere for u bro “

Painful part be say that guy no be Haaland, he go still waste that assist😭🤣

All the greatest midfielders of all time together never even do this one💀😌😂😂😂

Is that small boy dancing part necessary? 😂😂

@tjet33 This guyyyy looks soo much like @kryptdou_

Best Assist, it's left for him to finish

This guy no be like who go finish dis pass well o, e fit go Nunez am o

Na wetin Odumodublvck bin mean when him say "Assist my men with Kevin De Bruyne pass" 🤝

If any of my guy run me this assist, I fit use gbadun spoil he life. Never will I forget. I fit adopt he pikin self lol. 🤣🤣🤣

That guy wasted the assist like kolo muani against Argentina

The final dance for me 😆😆

Except if the receiver is Nicholas Jackson you should be worried

See the way I dey smile.

Watch this particular video to the end you go see say that guy nor still chop that girl😂

😎😜

This one be like Lionel Messi assist against Netherland for 2022 fifa world cup. If you watch that match u go understand .

Nah this kind assist go make goal win pukas

Perfect assist...it's left for you to kane or Jackson it

E go yakubu this chance jare

Him fit still no do anything inside that room 😂💔

Make the girl come collect the broom ??

Nah Bruno kind of assist, unexpected but exceptional.

Prime Messi pass

Kudos to those of us who do all the work alone, assist, strike, attack and score! We are a blessing to the universe and mankind😂

What a great pass

Why does she look like the naked chick holding a baby in that picture though? 🥱

He no even do reach sef, This one pass aerial ball.

AI no fit do this assist.
