Loading video...
Video Failed to Load
Ahhhhj who’s this guy again ?? Una don dey hide update from me o ….
210,104 views • 9 days ago •via X (Twitter)
15 Comments

Having 47k views under 1mins is crazy tho

Lol Na TikTok dey give betta update on any upcoming artist.. I don hear this one pass

Toba fera Bens ma densii. Ode oni consistencies maddnes Mo ni ko ma chop marketi

La 🔥. So uniquely and calmly delivering with ease.

This your move these days u wan own Muzik label? Ehn mayowa

The guy good sha

Mayor, you sure you shouldn’t consider going in to music business? You have discovered a lot of artists than most record labels recently.

Big mayor

Sharp!!!

Mayor post you ke? Blown boy

Banger 🔥

Baba find us booking make we chop today make we no densii #ekitipikin

E don tey , probably you no dey online for insta and Tiktok

Let's hear him

His name is Bamikole his stage name is Ogbas
Related Videos
Sensitive content
Egungun don interview guy wey transform from male to female. Bobrisky dey learn from this one oo! 👀
TENIOLA
274,420 views • 1 year ago
Sensitive content
Portable don dey sub VeryDarkMan again o 😭🧎🏻♂️➡️🫵🏽
Oyindamola🙄
67,101 views • 1 year ago
