Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Alexa go run errands pass lastborn😂
130,226 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
8 Yorum

Abujagoddess1 yıl önce
This one’s don turn Alexa to slave o

Yvonne1 yıl önce
Alexa go see shege for this household 🤣🤣🤣

Dekunle1 yıl önce
If Nigerian get something ehn e go to suffer

Pharm Emeka (Gunner)1 yıl önce
Alexa must be fuming

a1 yıl önce
Very soon bezoz go stop Alexa for naija, when people go dey ask Alexa if their wife or husband carry another man or woman come house.

Miss JAE1 yıl önce
Please, how does this Alexa work?

Hetty1 yıl önce
Alexa is in soup😂

𝔻𝕖𝕤𝕚𝕣𝕖 𝔽𝕠𝕦𝕟𝕕𝕒𝕥𝕚𝕠𝕟1 yıl önce
Una Alexa no Dey respond 😆
