Loading video...
Video Failed to Load
Na only lastborn get this kind privilege ๐ฉ๐
11 Comments

E get d day wey I go house,our last born de argue with my papa,I just open mouth say haaah,I ask am if e de okay pman say make I leave am I say haah again ๐๐ my pman wey b say na from junction we go compose before we reach house,dem never born us well that time ๐๐๐

๐บ๐ธ Put America First! ๐ฏ We have the best chance with Trump & Vance. โ Wear it Proudly here:

I chop this update tire I still Dey chop backdate like this self๐

Till today My dad still allow me to eat with him if I wanted toโค๏ธ๐คฒ

My daddy I miss you Keep resting ๐

Not in my family o, na who first wake up go chop o๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I will always love my dad till eternity ๐ญโค๏ธโค๏ธโค๏ธโค๏ธ

Funny how Iโm not the last born but I still enjoyed this more than all my siblings ๐ unto say u no rugged reach them ๐๐

I trust myself If na me be the papa I go do like say I no see am

Na first born do enjoy that moment pass

Yes ooh
