Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Alexa go run errands pass lastborn๐Ÿ˜‚

130,226 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

8 Comments

Abujagoddess's profile picture
Abujagoddess1 year ago

This oneโ€™s don turn Alexa to slave o

Yvonne's profile picture
Yvonne1 year ago

Alexa go see shege for this household ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Dekunle's profile picture
Dekunle1 year ago

If Nigerian get something ehn e go to suffer

Pharm Emeka (Gunner)'s profile picture
Pharm Emeka (Gunner)1 year ago

Alexa must be fuming

a's profile picture
a1 year ago

Very soon bezoz go stop Alexa for naija, when people go dey ask Alexa if their wife or husband carry another man or woman come house.

Miss JAE's profile picture
Miss JAE1 year ago

Please, how does this Alexa work?

Hetty's profile picture
Hetty1 year ago

Alexa is in soup๐Ÿ˜‚

๐”ป๐•–๐•ค๐•š๐•ฃ๐•– ๐”ฝ๐• ๐•ฆ๐•Ÿ๐••๐•’๐•ฅ๐•š๐• ๐•Ÿ's profile picture
๐”ป๐•–๐•ค๐•š๐•ฃ๐•– ๐”ฝ๐• ๐•ฆ๐•Ÿ๐••๐•’๐•ฅ๐•š๐• ๐•Ÿ1 year ago

Una Alexa no Dey respond ๐Ÿ˜†

Related Videos