正在加载视频...

视频加载失败

Almajiri wan glow differently 🤣😂

20,872 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

WEALTH 的头像
WEALTH1 年前

Dem don give Mko assignment

Rock Paper Sizzle 的头像
Rock Paper Sizzle1 年前

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

Elimelech kolawole 的头像
Elimelech kolawole1 年前

Real man , so una papa na fake man cuz you can never be taken good care of by your father and still needs the hep of another man to glow . That means say your papa na failure be that .

Bakare Seyi 的头像
Bakare Seyi1 年前

You no even lie with this talk some dodoyo go dun buy sallah ram for almajiri family😂😂

CFC spicy 的头像
CFC spicy1 年前

If naija girl talk say you be real man just na say na simp you be

ADESEWA ONILEKE/EMPIRE 的头像
ADESEWA ONILEKE/EMPIRE1 年前

“Awo re odan”😭😭😭😭🤣🤣🤣🤣🤣

LASISI MAHMOOD 的头像
LASISI MAHMOOD1 年前

Her papa na fake man Omo ofo elebi Her papa go dey shake him head

Olvwatobi 的头像
Olvwatobi1 年前

No leave those almajiri neck 😂. Press am

Babajeje68💙🥶💙 的头像
Babajeje68💙🥶💙1 年前

Make she no go blow one day😂😂 Imagine Obirinnnn fahh😭😭😂😂😂😂 Wetin do her own hand wey no fit work and take care of herself 😂😂

𝖍𝖆𝖘𝖓 ❤️‍🔥 的头像
𝖍𝖆𝖘𝖓 ❤️‍🔥1 年前

i just dey wait make @MkoTheComedian see the post 😂

manlikeDave🇧🇪 的头像
manlikeDave🇧🇪1 年前

Almajiri with tactics 😭

相关视频