Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Another unsuccessful date😂😂😂
141,878 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

This is the best unsuccessful date 😂

Walai I dey expect that last prayer 🤣🤣🤣🤣

@thxhilariousope All this dates no Dey Taya you😂😂na iyawo Saara dem go later do you lass lass😂😂

I saw you buying chicken at Total. Last week friday

Sheebi I don tell you to give up on this date matter 🤣🤣

They know even give you 1min to talk… nah this ones fits you

@theayoadams This guy dey use style enter those rubbish Alfas wey dey carry women into NiQAB with n good provision

Wetin be this 😂😂😂😂

@theayoadams Forget about serious relationship or go back to Ijebu.

I was expecting that Epe like madttt!😂😭 Just close for the year, nothing for you

I dey try calm u down but u no listen i know that epe is inevitable 😂😂

@theprettyarike let’s go on a date maybe ours will work out 😂😂😂😂

Agbako ma de

This is beautiful @theprettyarike

Were ni omolekeu yen😂

Ilorin people fit no make heaven 😆😆

Omokomo ni omo kewu 😭😂

How @theprettyarike will be selling fufu nah 😆😂

@taiwasc You Dey find iwakuwa you go see irikuri nah 😂😂😂

God😂😂😂

You no follow pastor, you no follow alfa......nah babalawo you go later follow

Arike don see shege coupled with lots of banza 🤣🤣🤣

It is the Janasi for me 😆

U fit para for alfa abi, bt u nofit para fr ozain nd elesho 😂

@mansherry_YOMI Agbako mo de eeeee😂😂

Epe keh 🤣🤣

@taiwoalabiho2 Arike eleko😆🤣

Abi fufu…..Arike eyes don see many things

I was expecting them start the epe

Shey you go see husband like this, ehn 😂😹

That bar tender girl 😂

When will you have a successful date aunty arike?

You better give-up jeje 🤣🤣

I was waiting for the last part 😂😂😂 Awon Omo ofo

Whoever brought the idea of that last part deserves the award of the year
