Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Another unsuccessful date๐๐๐
141,878 Aufrufe โข vor 2 Tagen โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

This is the best unsuccessful date ๐

Walai I dey expect that last prayer ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@thxhilariousope All this dates no Dey Taya you๐๐na iyawo Saara dem go later do you lass lass๐๐

I saw you buying chicken at Total. Last week friday

Sheebi I don tell you to give up on this date matter ๐คฃ๐คฃ

They know even give you 1min to talkโฆ nah this ones fits you

@theayoadams This guy dey use style enter those rubbish Alfas wey dey carry women into NiQAB with n good provision

Wetin be this ๐๐๐๐

@theayoadams Forget about serious relationship or go back to Ijebu.

I was expecting that Epe like madttt!๐๐ญ Just close for the year, nothing for you

I dey try calm u down but u no listen i know that epe is inevitable ๐๐

@theprettyarike letโs go on a date maybe ours will work out ๐๐๐๐

Agbako ma de

This is beautiful @theprettyarike

Were ni omolekeu yen๐

Ilorin people fit no make heaven ๐๐

Omokomo ni omo kewu ๐ญ๐

How @theprettyarike will be selling fufu nah ๐๐

@taiwasc You Dey find iwakuwa you go see irikuri nah ๐๐๐

God๐๐๐

You no follow pastor, you no follow alfa......nah babalawo you go later follow

Arike don see shege coupled with lots of banza ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

It is the Janasi for me ๐

U fit para for alfa abi, bt u nofit para fr ozain nd elesho ๐

@mansherry_YOMI Agbako mo de eeeee๐๐

Epe keh ๐คฃ๐คฃ

@taiwoalabiho2 Arike eleko๐๐คฃ

Abi fufuโฆ..Arike eyes don see many things

I was expecting them start the epe

Shey you go see husband like this, ehn ๐๐น

That bar tender girl ๐

When will you have a successful date aunty arike?

You better give-up jeje ๐คฃ๐คฃ

I was waiting for the last part ๐๐๐ Awon Omo ofo

Whoever brought the idea of that last part deserves the award of the year
