Loading video...
Video Failed to Load
As you dey hot, no forget your guys
442,417 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

For those asking for the background song in the comments.

These party pics are so hot 🔥🔥🔥🔥

Werey say na God dey run am🤣, and he buy car for babalawo😂😂

Na God dey run am but you buy car for ifa plug Okay ooo

You buy problem give your ifa plug 😂 This boy wicked 😂

Nah God dey run am but you buy car for ifa plug 😂 oya naw 😂😂

Plugs wey dey run am for you no gree do for themselves..you gats buy small car and bike for them..u think say they no also sell their souls...They just know the level of evil they commit themselves into. Who no wise no wise.

Preacher Royz😂

One Car no fit do convoy, try dey put una guys on too

He got one for his ifa plug o ga o

So if I get money , make I Dey buy cars for my friends 😂
