Loading video...
Video Failed to Load
Asake needs to arrest them immediately.
116,591 views • 4 months ago •via X (Twitter)
52 Comments

😭😭😭 i just watch the gratitude video guy

dem wan spoil my ears 😂

Save asake playlist on Spotify, his best playlist on the platform ❤️

I'm traumatized

😭😭😭😭

I sha Dey nod my head Dey vibe am 😂

Them be Quadruplets? Cos na same person I dey see o. Na copy and paste editing be this

@Oluwada93877091 Who are this people nah 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

@Oluwada93877091 they are content creators 😂

Efcc don win this one😭

Walahi 😂😂😂

😂😂

wtf were they thinking 😭😭

Showcasing their talents 😂

Even the video na bad thing dem dey do 😂

@technioo dem com dey ask for forgiveness 😂

You get 😂

😭😭😭😭😭😭

Allow naw 😭😂

noooo 😂😂

Dem sleep for same place and put head for same place . 😂

I just pray say God go forgive you for wetin you dey do now 😂😂 @gemininiiii

@Kenny_brahn Wetin be this one na

They are already asking for forgiveness arrest them for what again

We no fit forgive them

I know their address 😂

I dun die 😭🤣

@missrebgold Been a while hope you are good?

Yeah I'm good,thank you

Wait na edit or them be 4plets Abi Wetin dem Dey call am

How are they look so alikes 🙄

Are they really four people? I don't know what to believe again in the world of AI

😂

😂😂😂

They didn’t watch the video before posting it?

Maks e love this one I go handle am myself ✊️🙏

@IamVibesboy Allow them 😂😂

Bro dem dh vex me abg wetin be this 😂😂

Talent 😂

@OlusegunBigfish Because the no go studio go record am?😹

Had it been na woman sing am the same way now una for dey clap for them simps As na guys see as una just dey comment rubbish

So nobody fit find these boys for me?😭😭😂

Very soon 😂

🤣😭

Omo people are going through a lot in this country

Why one person go do mistake four times

No wayyyyyy 😂😂😂

😂😂💔

dem wan make me hate the song 😭

The backup make sense BT the grand master na dem supos arrest

🙈

He no get choice but to forgive them nah
Related Videos
Sensitive content
Asake needs to see this, see as this guy deh chop Asake Gratitude 🙆♂️😂🔥
D3VID 🐢
29,679 views • 2 months ago
