Loading video...
Video Failed to Load
Baba think say he wise 😂😂
90,561 views • 3 days ago •via X (Twitter)
10 Comments

Werey no wan receive billing again he wan run 🏃 from billing that one nha impossible task bro 😂 you must press that kudi that by force 😂😂😂

See this one no get brain 😂😂

Lmao 😂 He is clearly stating the impossible. Man Utd wey dey misbehave recently? Oga just go sleep, we know you are running from billing

In his dream

e go tey o. 😂 my club is not serious atm.

Baba no get shi shi to give 😭😝

Baba really thinks say he wise, But sometimes, confidence fit pass wisdom by far. The funniest part be say he probably believes everybody else never notice wetin dey happen. Omo, this one na premium comedy

mad scope 😂😂

Omo ogbon, e be like Wike for head

Baba want use Man Utd winning 5 games in a row to escape billing…
