Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Beni too sweet abeg 😂😂

104,992 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Dougweiiser
Dougweiiservor 3 Jahren

All the way from upper to New bini… you go see them dey match follow cathedrals… them no born you well make you no close chop… na those Adede dey funny me… with round figure butt like iye calabash

Profilbild von EFIK EDI MBAKARA
EFIK EDI MBAKARAvor 3 Jahren

Ozeba 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von 20
20vor 3 Jahren

It’s never complete without “Ogun Dey kee you ?” 😂

Profilbild von adex
adexvor 3 Jahren

Bring N9,000 and take any of this armless Tees Delivery is nationwide

Profilbild von BIG BOOM 🧼💦🪔🧘‍♂️
BIG BOOM 🧼💦🪔🧘‍♂️vor 3 Jahren

And you no gree follow the senior men 😂

Profilbild von toxîç👽kîng
toxîç👽kîngvor 3 Jahren

Why your own Benin come sound off 😂

Profilbild von YETUNDE🐻🤎
YETUNDE🐻🤎vor 3 Jahren

The language funny sha😂

Profilbild von steezedaddy❤️🔗
steezedaddy❤️🔗vor 3 Jahren

Everything just dey sound like incantation 😭

Profilbild von Mayor
Mayorvor 3 Jahren

When you see benin girls. You go know them. She even sabi upper boys

Profilbild von Bigфish🐳🇯🇲🇷🇺🍷🎶🎶🎶
Bigфish🐳🇯🇲🇷🇺🍷🎶🎶🎶vor 3 Jahren

Crazy women like this >>>>

Ähnliche Videos