Loading video...
Video Failed to Load
Biggest Entrance!!
678,038 views • 10 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Nigerian no fit love any other artist the way dem Wizzy forget

@wizkidayo Wizkid don repost u how many times now😔

@wizkidayo E shock me my bro

My head don blow

Guyyyy

I swear

Kosomono

See as I dey feel goosebumps, walahi. No one can go head to head with WIZ, when it comes to Hit songs.

@wizkidayo I like @DJ_TUNEZ for the entrance the energy too Sharp Also a moment like this

Omo 😂 wizn no be regular artist Baba sabi arrange him work to stand out in evey aspect.. His big for a reason ahhh..

WIZKID is GREAT

@wizkidayo Sharppp

Big Wiz make other artist show this Wizcember look like street jamz.. living legend toh bad

@wizkidayo How u take Dey chop wizkid repost ?

Don wizzy 😍

@wizkidayo Wizard is active

@wizkidayo Greatest of all time starboy 🐐❤️

😇

@wizkidayo The biggest entrance

@wizkidayo ❤️🦅

Dem go dey form 30bingos. But when wizzy is on town, we nor go dey hear there voice again. Who owns Lagos now? Am not even talking bout the world cos nobody papa gettam! Who owns Lagos now?

Morayo the king of Afro

What a time to be alive.... 🦅

Number 1

Been long he sang this perfect intro

Enjoy

@wizkidayo Omo see phones

This tunez just useless

@wizkidayo Omo i don forget the name of that song

@wizkidayo Wizkid brought me here

@wizkidayo You just have to be there to witness the greatness ❤️👏

Crazy crazy crazy .. Omo biggest

DJ tunez don first use us play first for minutes 🤣😭

This rubbish hype is not even helping Wizkid … Entrance be like sapa 😆😆😆😆

🐐


