Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Bro, Geh Geh Dey pami ๐๐ญ
33 Kommentare

Them don use my mentor head learn work ๐ญ๐

๐๐

๐๐๐๐๐ linear curve

๐๐

This barber nah @5starbarber_1

My head dey somewhere here๐๐

Which kain shape be this

Omor see hairline abeg!

He don do rubbish

geh geh na real mad man ๐

I want make e sharp ๐ญ๐ญ๐ญ

you don cross him border line ๐

Normal e de fuuuu

I wan comot or the gray hair so that you fit young?

Jesus, see person front hair .๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ that guy wicked

๐๐

I swr to God this guy is a cinema on his own

GehGeh too sabi this content do

E no get content wey go reach make I touch my hair line oo ๐๐๐คฒ๐พ

Geh geh is good in this craft of content

The werey sef dey hold laugh ๐๐

I cannot laugh ๐ ๐

๐๐๐

After cheating girlfriend Na stubborn barbers worse pass

Apari style ๐๐๐

I wan die ๐น๐

๐๐๐๐๐

Wetin be diz wetin ,wetin be diz meme don get brother

๐๐๐

"You no carry mirror com" ๐๐

With that em hairline wey be like Batman๐

Lmao ๐ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
