Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Bro, Geh Geh Dey pami 😂😭
Комментарии: 33

Them don use my mentor head learn work 😭😂

😂😂

😂😂😂😂😂 linear curve

😂😂

This barber nah @5starbarber_1

My head dey somewhere here😂😂

Which kain shape be this

Omor see hairline abeg!

He don do rubbish

geh geh na real mad man 😂

I want make e sharp 😭😭😭

you don cross him border line 😂

Normal e de fuuuu

I wan comot or the gray hair so that you fit young?

Jesus, see person front hair .😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣 that guy wicked

😂😂

I swr to God this guy is a cinema on his own

GehGeh too sabi this content do

E no get content wey go reach make I touch my hair line oo 😂😂🤲🏾

Geh geh is good in this craft of content

The werey sef dey hold laugh 😂😂

I cannot laugh 😅😂

😂😂😂

After cheating girlfriend Na stubborn barbers worse pass

Apari style 😀😀😀

I wan die 😹😁

😂😂😂😂😂

Wetin be diz wetin ,wetin be diz meme don get brother

😂😂😂

"You no carry mirror com" 😂😂

With that em hairline wey be like Batman😂

Lmao 😂 🤣🤣🤣
