Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Brotherhood assist 😂😂
32 Yorum

This girl just dy enjoy food for all skit

Even Bruno no fit deliver this assist.

Nah the girl Dey enjoy for diz unna content

But that girl acting dey sweet me 🤣🤣🤣

So Chief no follow for the Brotherhood? E no good o!

They are doing it in Africa magic, it's all about nyash and asset so they flash it and add spice with some senseless talks, our sensors board don't exist anymore i doubt

Li think say him save chief 😂😂

😂 😂 😂 Omo I go find that guy 500k for inside that money I swear

I need this guys X handle abeg

Chief na sisterhood??

This guy enjoys her roles. She’s always eating

METU, you came all the way from IKOTU, Ka ibia mee MKPOTU!!

Omo see wetin this girl carry, damn!

Her boobi kno gree grow 😂

Take this shit go Facebook

Na dey yansh I just dey look😫🤦

They supposed to shot the waiter for leg.

He say freeze 🤣🤣🤣🤣🤣

Lines Dey cry 😂😂😂😂

Ikotun 😭😭😭😭

OMG 😱

All this rubbish talk ryme no dey necessary

Ikotun as how nah 😭😭😭

@BlistBlitz GBAM They never remember all you did

💯

What of chief ?

Freeze 😂💔

😁✊✊✊

😂😂😂😂😂😂😂

Why the guy go open mouth ask that kind question...

Na why them call am GOAT 🐐… brotherhood says thank you

Omo Adey hung since lol 😂
