Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Brotherhood saving the day ๐๐
94,045 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

I go lie for you ,nah for cooking Engneering lab we dey use am

She go first think say she dey craze๐ญ๐๐

Correct!

The lady go first doubt herself say Abi nah cap true true ๐๐๐๐๐

He even put sauce on top am, dem call am 'cap' em add engineering to it. 'Engineering cap'๐คฃ๐คฃ

Gbam... Case closed ๐๐

The lady will be confused for a min ๐๐๐

Fear men and live long

The other guy ba werey ๐น

They should have shown her facial expression after the guy wore the cap ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You go be like abi I don dey kwaze?

Everywhere go fess blur

Thatโs really funny ๐คฃ

Cap na cap, no matter the size and the shape, e dey cover somewhere.

Even me sef shock ๐ฎ

@grok what sing is that in the background?

Engineering cap๐คฃ

see as dem dey mumu themselves

Wetin be this๐

Broo na Idan

She go first belike mumu ๐๐คฃ

A cap as how

Men too dey lie๐

Dem Dey fool

๐ ๐ ๐ She go just weak

๐๐๐

Challe ๐คฃ

This one nah Korea cap o

Her body go just calm

I go lie for uuuuuu

She's blurred

Everywhere go first blur ๐

As a woman na to just comot there oo cos den go too mumu you

Nah Chinese cap ๐๐
รhnliche Videos
Lol, the brotherhood is proud of this guy ๐๐๐
Elvis ๐ฌ๐ญ
50,898 Aufrufe โข vor 5 Monaten
