Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
BTS….😂😂😂
33 Yorum

Adigun no Dey use food play Omo ole 😆😂

Dz nigga go kill anybody wid content 😂

Script say u go d!e after 2 spoons You no gree d!e. U just dey chop dey go on set 😆 🤣

Adigun werey...chop 2 spoon nd die

Mo nii ajesara 🤣🤣🤣

Adigun don kill me 🤣🤣🤣🤣🤣

Werey Moti wo camera abi??? 😆

The only thing that can make him die is for him Not to eat 😀😀

Na food you chop on this Media also Una dey try ❣️❣️❣️

I thought he won’t pick chicken when he’s going sef 😂 I foh curse him

Sip ojaja drinks after the two spoons

This man don mard I swear 😂

Food can oh kpai Adingun, forget! O jeun epe sanra 😀🍲😂👌

My guy no dey use food play ooo

@kenizeke person wey fit neva chop since 😂🤣🤣😄

Emi koni ku ikukiku kankan biko shey yiye 😂

This guy will not kill me walai what is this one now 😄😄😄

Adigun na fuuu 😂😂😂🤣

😹

Adigun were

Mo laje Sara ni.... 😁 🤣 Were

🤣🤣

Adigun just want to eat 😹😹

Adigun dey craze

Omo 😂 your matter ehn 😂

Olounje oshi 😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Chop two and die 🤣

Anipe 2 spoon 😂😂

😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

He’s too good

Oloriburuku niyin o, e wo bi e se n waste time director!! 😅😅😅😂😂😂😂 Alajesara ofo
