Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Buju go tear ACL 🤣🤣
32 Yorum

Lol Same Buju wey sing Bad man wicked

Badman w!cked no reach Lmao

buju never stopped easily top whatever this is

Good music too but don’t come close to bnxn. Not this one that went quiet na him you go to comparing my hardworking Bnxn

Comparing them is a condescending to my fav, DML is in a league of his own🫡

@OlaniranBecee @BNXN come here oga they no born your papa well to recreate

@grok ,what's the name of this song?

Omo see song😭❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️

Fireboy wan hype album, He no fit contact quality people sef.. You wan use BNXN take shine.. ACL na 9-12months max. Wetin come do fireboi The fire no fit light Kana sef. Last time wey he drop reasonable album na 5/6 years ago.

That one sabi anything ? E feel say na to day use nose day sing slow mediocrity song Nain go make you artist

He no go tear ham keh But him Dey try too sha

Omo buju and fire boy dey confuse me 😂

Buju for where 😂😂

Hin weight go reduce if he put body 😂

Chai see as baba dey float 🌊

The only song that make sense on the album

For anybody life make dem no call fola near BUJU again!!!!

The only person that can stand to Buju. But Buju won't tear ACL for this sha.

This guy just dey pass strong message for this album , I swear 💯.

Make I go use bad since 97 clean my ear 👂

See where you hang ball 😂😂

Una nor dey tire to compare?? 🤦🏽💔

Zuko dey on another level

Hope no be my Same bnxn ?

can't even lace whatever BNXN sang in "IF YOU LIKE" word play dey cry for where BNXN dey

That’s why we call him fire 🔥 But respect Buju he’s been bad since 97’

My mentor

Okay bro

Na banton no be bnxn sha

Oga keep quiet, no put us for talk

😂

Nbl
