Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Okpa go tear ACL……
24,065 Aufrufe • vor 19 Tagen •via X (Twitter)
46 Kommentare

Yoruba and Talent, nah 5&6

No doubt ✅

I go dey vex too if I be Nigerian but not Yoruba ajeh 😂😂😂

Badt shild🤣😅😂

For this place happiness is free

Always🥰

Una don turn everywhere to Igboro 🤣🤣🤣

As it should be 😂

This was fun to watch ❤️

On 💯✅

Iran kan nlo, Iran kan bo, yoruba ways remain d same...lol🤣🤣🤣

You get 👌

Omo, Palmoil sef dey active!!! 😭🇳🇬

Aje no be lie 😂

no be lie Nigeria everywhere

Yoruba Nigerians are everywhere abroad🥰

dem don alter that oyinbo's kadara 😅😭

Ajé🤣😅😂

Yoruba = greatness 🔥 I'd be jealous if I weren't Yoruba

Title of this Yoruba song please?

Jamming by Pheelz

If me Dey outside country Dey celebrate 9ja independence, me self go happy 😀😀

Owerri people go tear ACL…😂

They can never relate 😂

Never ever

@abayo1216 600 years they can’t meet up.

@abayo1216 Never ever

Haha 😆 if I’m not a Yoruba man I will be so jealous 😂😂

Abi now

That white boy no just get joy😀. We done dash am shina

Eti Gbayii ju and it’s annoying to those who can’t showcase their artistic abilities and values

Proudly Yoruba

Always 🥰

Bossing! 💯

We will continue to boss dem💯✅

😀😀

I love this 😂

Bro nothing like KP in Yoruba , its OPA not okpa

You know understand 😂. It simply means Ibo people go tear ACL.

I love the beat

Jamming by Pheelz. Make sense

Love this

See they way that white guy dey tear steps

One thing about 9ja den go surely initiate you to their werey...lol

Aswear bro ….. See as Oyinbo sef dey move

I'm a Yoruba man, I still dey feel jealous, just imagine if I'm not a Yoruba man.. 🤔🤔🤔🤔

