Loading video...
Video Failed to Load
Balance go tear ACL
83,862 views • 2 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

Me Retweeting both tweets of Mlle and Morayo war 😌

lol track for track comparison morayo go mend made in Lagos so make we no just talk about mlle morayo go mend am weller

Morayo has no skip

Bruh, balance? Stop naa😭

You wan compare this to balance ?? Calm down oh😒

Now it's Wizkid vs Wizkid !!!

@wizkidLover4lyf lol 😂 no whine BALANCE abeg but fairs

Mlle is one of Wizkid worse album. Cause I don't see any Wizkid album mlle can top. even sftos go kill am

Big cap

only pomh,slow,break me down and bad for you fit go head to head w balance

He don win you jor 😂🤣

No bruh balance clear " Time " You'd have used bad for you

Lmao ! Balance nah classic record o Don’t spit on it anyhow.

Unfair to use time against balance 😂😂time clears >>>>

"Time" 😂😂😂😂😂

Make I quote you

Love time but balance better he get one kind aura he Dey give you go just Dey feel fly if you Dey listen to balance

Wetin be this ?

I be morayo fan but comon ‘balance’ go flog ‘time’ wetin nor good

Huge Wizkid fan but tbh this is not better than Balance

omo balance >>> time

@WizStatz check Wizkid Spotify dashboard essence remix displaced essence og

Balance dust Time joor😂 U for use Lose or piece of my heart

Don't do this bro 😂 Chop ur L abeg MLLE clear MORAYO by far

Balance>>>

The only song that can chat to Balance on Morayo is SLOW

I love this jam so much

Deep >>> time

You guys are disrespecting MLLE

I love your comeback

Lol

See as u put me for tight corner😔😂

Nah Balance >>>> Time

Balace better!
