Loading video...
Video Failed to Load
Burnaboy you do this one, Congratulations Portable ๐๐โจ
25 Comments

Apart from this thug attitude, this guy is better than enioluwa kpa. Hustled his way up from the trenches and still making himself relevant even tho many consider him irritating. If you donโt respect his character atleast give him his flowers

This one's for the Crypto Whales โฌ๏ธ NEW exclusive & luxurious experiences have been added to Apply today & #TravelUnlikeAnyOther with your favorite cryptocurrency.

Na fuel money go won kill him ๐คฃ๐คฃ

Car wey fit Sango na eem Portable dey always buy. He understands the road hence his choice for this kinda cars.

Hope he paid complete money oo

Portable sef no small again Walahi. Burna don guide am๐๐ญ

Anytime them arrest this guy and he come back he dey always do something massive ๐ค

Burna wey dey gift you cus you beat him enemy๐๐๐๐

Congratulations

We sha no wan hear say you no pay complete You and police don really turn friends

E don sare buy car๐

Potable & Grace ๐

Tomorrow now We go hear say he no pay finish , them go use police they find am again ๐ฎโ๐จ

Na this guy una dey compare to that Enioluwa ๐

Sapa been de wire the guy left and right ๐ ๐. Hope say him pay full for this one,make police no come grab am again. I hear were him de talk say him fit spend #20mill a day,so na this car be him dream. De always buy car wey big pass am ๐ ๐

Congratulations werey olorin ๐๐

Ford of all cars? Him body go tell am.

Na car he go buy ๐๐๐ญ

Buying liabilities

This guy ๐คฃ๐

๐คฃ๐คฃ

Is Manager is even tired of him

lol

Portable get grace

Lies upon lies
