Loading video...
Video Failed to Load
Can you imagine ๐๐
129,588 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
39 Comments

You for find cup dey juggle am ๐๐

๐๐๐

Baba you sef for join throw plate na ๐ ๐

Na to target person esophagus ๐

๐

Really na only you no serious

@phicons1 See am na ๐

Dem de fling bundesliga trophy around and u no join?๐๐ Say na left and right gbim gbim ๐

Guy whatโs wrong with you ๐ญ๐

Culture shock that cuts deep ๐๐๐๐๐

now this is really funny ๐๐

You never see ball and you dey kit up? ๐

E pain me way watch am. Asin why senior man

My wonderkid don enter wrong Whatsapp group ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You for join them nah throw plate lol ๐

Not that no weren't serious, but you were too serious for the group

You go throw plate sef now ๐๐๐

Na frisbee na, it is called frisbee ๐๐. No be everything be football.

Your mind no go touch ground na ๐

I would have never imagined that itโs plate they would be throwing.

Omo man dey see thing ooo๐๐คง๐คง

@am_obi ๐๐๐if na for main bowl now you for don launch two assists.

My brother join them trow plate nahhh

@ZackPHP You for join them throw plate oo๐๐

๐

You no get update before you commot for house ๐๐

Lol Na Frisbee them dey play

๐๐๐ As u don see plate, U suppose no say, U know Belong their

Hahahahaha ๐๐๐๐๐

Ultimate frisbee, saw it first in my university. Itโs very interesting to watch.

Na frisbee he dey call plate ๐

Bro I experienced this and I was so mad ๐

You fit later wash plate naa ๐๐๐

God eh I go come still travel go ball one day omo

Yoo! I know I saw you in Phillyโฆ. Just wasnโt sure if it was you. This is Penn Park

You too throw plate now๐๐๐๐

U even fucked up self, u for call them together advice them and lay better naija course for their head while them go de shake head put๐คฃ๐

@perrymoni8

How they go kit up finish come dey throw plate?? ๐๐๐
