正在加载视频...

视频加载失败

129,588 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

39 条评论

Abumchukwu 的头像
Abumchukwu1 个月前

You for find cup dey juggle am 😂😂

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️1 个月前

😂😂😂

Amos Joseph #FootballersConnect 的头像
Amos Joseph #FootballersConnect1 个月前

Baba you sef for join throw plate na 😜 😂

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️1 个月前

Na to target person esophagus 😂

Amos Joseph #FootballersConnect 的头像
Amos Joseph #FootballersConnect1 个月前

😂

PhotoArtist Jay_Jay 🎨 的头像
PhotoArtist Jay_Jay 🎨1 个月前

Really na only you no serious

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️1 个月前

@phicons1 See am na 😂

African Fabrizio 的头像
African Fabrizio1 个月前

Dem de fling bundesliga trophy around and u no join?😂😂 Say na left and right gbim gbim 😂

SMALLIE 的头像
SMALLIE1 个月前

Guy what’s wrong with you 😭😂

FranQi♠︎ 的头像
FranQi♠︎1 个月前

Culture shock that cuts deep 😂😂😂😂😂

Val 🚀 的头像
Val 🚀1 个月前

now this is really funny 😂😂

Hottakefc_ 的头像
Hottakefc_1 个月前

You never see ball and you dey kit up? 😂

Nobody_ 的头像
Nobody_1 个月前

E pain me way watch am. Asin why senior man

-Pedro CFC 的头像
-Pedro CFC1 个月前

My wonderkid don enter wrong Whatsapp group 🤣🤣🤣🤣

Eustace © 的头像
Eustace ©1 个月前

You for join them nah throw plate lol 😂

Primax𓃵 的头像
Primax𓃵1 个月前

Not that no weren't serious, but you were too serious for the group

max🤍 的头像
max🤍1 个月前

You go throw plate sef now 😂😂😂

Opémǐpò Adéníyì 的头像
Opémǐpò Adéníyì1 个月前

Na frisbee na, it is called frisbee 😂😂. No be everything be football.

SPARROW 🍃💯 的头像
SPARROW 🍃💯1 个月前

Your mind no go touch ground na 😂

Silas Bamigbola 的头像
Silas Bamigbola1 个月前

I would have never imagined that it’s plate they would be throwing.

Nino max 的头像
Nino max1 个月前

Omo man dey see thing ooo😂🤧🤧

Hennessy and Plantains🔥 的头像
Hennessy and Plantains🔥1 个月前

@am_obi 😂😂😂if na for main bowl now you for don launch two assists.

emmy💖 的头像
emmy💖1 个月前

My brother join them trow plate nahhh

Vince 的头像
Vince1 个月前

@ZackPHP You for join them throw plate oo😂😂

𝔻𝕖𝕩 🇪🇸 的头像
𝔻𝕖𝕩 🇪🇸1 个月前

😂

Undisputed 的头像
Undisputed1 个月前

You no get update before you commot for house 😂😂

Xeez of Web3🐐 的头像
Xeez of Web3🐐1 个月前

Lol Na Frisbee them dey play

Chiweotito . G🇦🇷 的头像
Chiweotito . G🇦🇷1 个月前

😂😂😂 As u don see plate, U suppose no say, U know Belong their

Ickon Sports 的头像
Ickon Sports1 个月前

Hahahahaha 😂😂😂😂😂

karashika 的头像
karashika1 个月前

Ultimate frisbee, saw it first in my university. It’s very interesting to watch.

Pontian Chuks 的头像
Pontian Chuks1 个月前

Na frisbee he dey call plate 😂

Sir Millz 🏦 的头像
Sir Millz 🏦1 个月前

Bro I experienced this and I was so mad 😂

ADIGUN🕙 的头像
ADIGUN🕙1 个月前

You fit later wash plate naa 😂😂😂

Big Millie 的头像
Big Millie1 个月前

God eh I go come still travel go ball one day omo

Beejay Damanny 的头像
Beejay Damanny1 个月前

Yoo! I know I saw you in Philly…. Just wasn’t sure if it was you. This is Penn Park

draylifa💥 的头像
draylifa💥1 个月前

You too throw plate now😂😂😂😂

Peter 的头像
Peter1 个月前

U even fucked up self, u for call them together advice them and lay better naija course for their head while them go de shake head put🤣😂

𝘚𝘦𝘹 𝘛𝘩𝘦𝘳𝘢𝘱𝘪𝘴𝘵 🤍 的头像
𝘚𝘦𝘹 𝘛𝘩𝘦𝘳𝘢𝘱𝘪𝘴𝘵 🤍1 个月前

@perrymoni8

Hugo Boss 的头像
Hugo Boss1 个月前

How they go kit up finish come dey throw plate?? 😂😂😂

相关视频