Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Carter Efe no even give Akpi breathing space🤣
72,983 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)
32 Kommentare

He go too beat am 😹

Which kind of boxing is this

Choi Akpi don mouse

The fight was too dry.. They should give Carter a better opponent next time

Akpi please don't try this at home biko!!😂

Carter just dey mend am 😂😂😂

Carter wan kpa! Akpi for me 😩😂😂😂

this akpi na otele

Sped na lazy ass nigga joor

Carter too sabi fight oo

Akpi oginidi🤣🤣🤣

See the werey stomach, zero stamina, zero composure, dey shake like overfed turkey, the guy suppose chop serious beating

Carter dey fight like mad cow 🤣😂🤣wicked uppercut

Pour me water

ben deren de 😂😂 blow am for that en mouth jor 😂😂😂

E sure me say this akpi drink Trophy beer yesterday b4 him fight this man today see Belle🥹 way him wan use fight burna boy 🤕

Akpi ma disgrace to imo state people

olodo wey b 70year 0ld man, both of dem dey flght like g00fy azz bltches... no more way for all these t@lentless olodos ... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Akpi just Dey funny.😂😂😂

Akpi just dey force himself for everything! 😂😭

Match don start? 😂

Bro bend down to protect him balls 😂

Over beating 🤣🤣🤣🤣

Make we enter ring?

Carter wan send Akpi back to em ancestors

This Akpi na soaked slice of bread 😞😂

@gbreell_ See person wey won fight burna boy?😂🤣

Akpi just curve like letter C 🤣🤣

😂

Carter was just too nice with his punches He knew akpi was no match to him

😂😂😂

Akpi 😂😂😂
