Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

See what Carter Efe is doing in London🤣🤣

1,470,505 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Mótayọ̀r✨
Mótayọ̀r✨1 месяц назад

Chatttttt😂

Фото профиля SKITO 💥
SKITO 💥1 месяц назад

That werey just Dey fool Dey go 😂😭😭😭 until they accuse am of rape

Фото профиля Fola 🦋
Fola 🦋1 месяц назад

@tracyne47226515 I drew this guys ✍️🌚

Фото профиля Big Wavu
Big Wavu1 месяц назад

The cameraman said :

Фото профиля FRANKLIN OG 👑
FRANKLIN OG 👑1 месяц назад

Make them no Poco Lee am. Na my own be thaat o 😂

Фото профиля BHEENNYY
BHEENNYY1 месяц назад

Lifestyle wan finish carter 😂

Фото профиля Nasty Tequila 🥃
Nasty Tequila 🥃1 месяц назад

Cater life don WIZKID FAQQQQQQQQ😑😑😑

Фото профиля Mr Krabs
Mr Krabs1 месяц назад

This nigha don jogodo 😹😭

Фото профиля Silent Beamer
Silent Beamer1 месяц назад

Kolu, When Carter comes back:

Фото профиля YAMI-SMM 🪐
YAMI-SMM 🪐1 месяц назад

Ewon na prison

Фото профиля Batiphez
Batiphez1 месяц назад

Person wey dem suppose tire down and beat am join 🌚😂

Фото профиля Abiola 💙💙
Abiola 💙💙1 месяц назад

Dey go soon file rape case for am

Фото профиля Seun_Matthew
Seun_Matthew1 месяц назад

That girl go sue ham one day...I fear UK girls o

Фото профиля Mitchell
Mitchell1 месяц назад

e no get where ashawo no de, even in the UK where work take many, de still prefer hook up to work

Фото профиля Henry
Henry1 месяц назад

Man is just fooling around in the name of streaming, yes he is making money but, hands in the air if you will like to see your child behaving this way

Фото профиля TIMOTHY EBIKEME 🇬🇭🇮🇹 ✌️ 🙏
TIMOTHY EBIKEME 🇬🇭🇮🇹 ✌️ 🙏1 месяц назад

@Peller089 fit regret why him marry because he can't play like this again oh

Фото профиля Jeffochusflow MUnited
Jeffochusflow MUnited1 месяц назад

No be that adult content girl sit down for the left side of Carter so

Фото профиля Vinchy Lifestyle 🤴🏾✨
Vinchy Lifestyle 🤴🏾✨1 месяц назад

This guy don craze finish, na me talk am

Фото профиля Am_Snoopy
Am_Snoopy1 месяц назад

Imagine spoiling your life thinking your enjoying, lot of you have no idea the danger in shisha.

Фото профиля Real
Real1 месяц назад

After livestream na to enter o Carter 😹

Фото профиля Doubleman uche
Doubleman uche1 месяц назад

God no go gree make Carter go jail oo

Фото профиля Tee
Tee1 месяц назад

Na nonsense de fetch money these days

Фото профиля funmi
funmi1 месяц назад

This one dey kill himself dey go, in his mind this is content

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 месяц назад

📌

Фото профиля Rina🌹
Rina🌹1 месяц назад

Make he sha no give dem belle

Фото профиля Aniebiet Inyang
Aniebiet Inyang1 месяц назад

If this is what it takes to make money, I’d rather remain broke. Disgusting matters.

Фото профиля Tee pain 🐐
Tee pain 🐐1 месяц назад

E life Don spoil 😹

Фото профиля matthewkelvin
matthewkelvin1 месяц назад

Cater Efe life go soon spoil, if him like make him no run comot from that UK, those girls wey dey quick accuse person of grape. Once you get money, avoid UK babes.

Фото профиля Boom 🍑
Boom 🍑1 месяц назад

Make em sha no carry herpes come back 9ja

Фото профиля Civilian General (Mayor of Nasarawa)
Civilian General (Mayor of Nasarawa)1 месяц назад

Bro collected the smoke from her mouth without her consent 😳 This guy

Фото профиля Covenant🎉
Covenant🎉1 месяц назад

At least he know dey ask any man how many times them sleep with him babe😂

Фото профиля P.J Ighodalo
P.J Ighodalo1 месяц назад

Carter Efe says he hasn’t been to London before. So let him enjoy his staycation

Фото профиля Waggy ✞🏌️
Waggy ✞🏌️1 месяц назад

This guy took mumu 😭😭

Фото профиля CAPTAIN
CAPTAIN1 месяц назад

Nobody dey talk about this guy teeth 😂

Фото профиля Young Master
Young Master1 месяц назад

This carter don kolo

Похожие видео