Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

CarterEfe wan k*ll portable oooh 🤯🤯😂😂

70,043 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 25

Фото профиля 6ix9ine
6ix9ine5 месяцев назад

I love this

Фото профиля BLESSING
BLESSING5 месяцев назад

Portable na Yoruba tout no power 😹

Фото профиля Anamdel Jahbless
Anamdel Jahbless5 месяцев назад

This ref nor like Portable 🤣🤣😂.... You wan make Cater condemn Zazu😂

Фото профиля EphraimBeelFX
EphraimBeelFX5 месяцев назад

Portable Dey find air😂

Фото профиля Winnerx89
Winnerx895 месяцев назад

Abeg make dem help portable press him body with hot water

Фото профиля Mario J
Mario J5 месяцев назад

This is not Good This is child abuse Carter dey abuse portable with his strength 😭😂😂

Фото профиля OgaBoss1
OgaBoss15 месяцев назад

What about portable jazz e no work today 🤣🤣

Фото профиля Ola
Ola5 месяцев назад

@chi_chi_lully See big big blows

Фото профиля 𝙿𝚑𝚊𝚗𝚝𝚘𝚖💫
𝙿𝚑𝚊𝚗𝚝𝚘𝚖💫5 месяцев назад

See the way portable collect for ein back 🤣🤣

Фото профиля Dj Topzy
Dj Topzy5 месяцев назад

Which kind fight be this wey this one’s Dey fight like this he just remain make dem Dey use leg ooo shey na kick boxing 😂

Фото профиля Ẽbøñÿ
Ẽbøñÿ5 месяцев назад

Efe no sabi throw or else go kpai that guy

Фото профиля Think wise 🤞
Think wise 🤞5 месяцев назад

No be small one at all

Фото профиля Ify🦋💜
Ify🦋💜5 месяцев назад

Na yeye Akpi i blame if not how portable wan make mouth say he get strength ?

Фото профиля IMADE MORGAN
IMADE MORGAN5 месяцев назад

Two entertainers, one situation… Who crossed the line here?

Фото профиля Exiel
Exiel5 месяцев назад

That upper cut go far ooo

Фото профиля Ericay of Lele
Ericay of Lele5 месяцев назад

The height difference bro

Фото профиля Dom Memes
Dom Memes5 месяцев назад

Portable Naa tout no power to fight

Фото профиля LEGON MAYOR
LEGON MAYOR5 месяцев назад

Ebe like more matters Dey😂😂

Фото профиля 🍋
🍋5 месяцев назад

Portable na initial gragra

Фото профиля General iZZi
General iZZi5 месяцев назад

Carter beat Eiye man , legit. 🤣🤣

Фото профиля Kofi Boat
Kofi Boat5 месяцев назад

@Iam_DjADon

Фото профиля emmy
emmy5 месяцев назад

Abeg separate them ooo may blood no flo

Фото профиля 360
3605 месяцев назад

OFESHE LU AYAKATA😂😂😂

Фото профиля emmy
emmy5 месяцев назад

Abeg help portable ooo

Фото профиля TEgs Central🔴⚪️
TEgs Central🔴⚪️5 месяцев назад

Upper cut nah water 😂

Похожие видео