Loading video...
Video Failed to Load
CDQ don reply Davido ๐๐๐ โBADDO na Babaโ ๐ฏ
36 Comments

E dey low-key soapy under dere ni

@muyiwazenith Na old video but I love the agenda๐๐

@muyiwazenith No be old video ooo Check him page

@muyiwazenith Maybe him repost am again be that, I don see the video before for TikTok๐

Even CDQ sef confirm am๐๐

Who know these ones? We are talking about Global Hits. Not Yoruba language street songs๐๐๐

Davido don get olamide relevance again The other guy don spoil ayra Starr life lol ๐ he he go dey post album link ๐ imagine make album no fit get up to 2 million streams in first day stream๐๐ญ

Make olamide just Dey on this one๐ญ Hood go finally scatter!. E go still trend Internationally swf.

make dis one go rest.. seyi go slap am again ๐คฃ burna go break in head again.

e enter

Cdq sef don confirm am

Corporate thug ๐

We no really send you for here Adeleke family are winning in osun state make una they win for ikorodu and other rural areas ๐คฃ๐ when it comes to global debate make Una call my chief, my odogwu, my idol, His majesty Davido @davido of the world

@Baddo na baba

Same CDQ wey burna boy burst him head for club and him nor fit do anything ๐๐

Watin be the track name .... Baddo na baba, baddo is baba

Ona dey mind our gen z

Woos๐โค๏ธโ๐ฉน

Na why him career vanish while heโs alive ๐๐

Check your networth before shading OBO

Make @Olamide jump on thisโฆ make every marama!

Ikorudu, ogun state and some part of lagos will only vibe to it. Still waiting for the global hit to prove this rubbish ๐ you just you sing

#BaddoNaBaba #BaddoISbaba e no fit get past tense!

One of us

@Saintmino001 this one go far oo๐ญ๐ญ๐ญ

Shey b he dey beef Baddo too that time

Flopido & gbaddo are already in their No-Hit Era alongside shit-d-q... their albums don fl0p, No difference... Alexa play olodo uprising by dammy krane ๐ฅ

Lol if him like make him dey worship bado as God.. That one na him business, whi gives a fuck about what CDQ thinks or say๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Make make him shift!!

For 2026 see waiting person de sing

davido go tear acl ajeh ๐น๐น๐น

I no rate am since he whine baddo then

Baddo nah baba but davido nah baba baba

๐

Old taker

Na so one FC fans set Davido up ๐

See his use!ess nose
