Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
CDQ don reply Davido 😂😂😂 “BADDO na Baba” 💯
36 Yorum

E dey low-key soapy under dere ni

@muyiwazenith Na old video but I love the agenda😂😋

@muyiwazenith No be old video ooo Check him page

@muyiwazenith Maybe him repost am again be that, I don see the video before for TikTok😂

Even CDQ sef confirm am😂😂

Who know these ones? We are talking about Global Hits. Not Yoruba language street songs😂😂😂

Davido don get olamide relevance again The other guy don spoil ayra Starr life lol 😂 he he go dey post album link 😂 imagine make album no fit get up to 2 million streams in first day stream😂😭

Make olamide just Dey on this one😭 Hood go finally scatter!. E go still trend Internationally swf.

make dis one go rest.. seyi go slap am again 🤣 burna go break in head again.

e enter

Cdq sef don confirm am

Corporate thug 😂

We no really send you for here Adeleke family are winning in osun state make una they win for ikorodu and other rural areas 🤣😂 when it comes to global debate make Una call my chief, my odogwu, my idol, His majesty Davido @davido of the world

@Baddo na baba

Same CDQ wey burna boy burst him head for club and him nor fit do anything 😂😂

Watin be the track name .... Baddo na baba, baddo is baba

Ona dey mind our gen z

Woos😂❤️🩹

Na why him career vanish while he’s alive 😂😂

Check your networth before shading OBO

Make @Olamide jump on this… make every marama!

Ikorudu, ogun state and some part of lagos will only vibe to it. Still waiting for the global hit to prove this rubbish 🗑 you just you sing

#BaddoNaBaba #BaddoISbaba e no fit get past tense!

One of us

@Saintmino001 this one go far oo😭😭😭

Shey b he dey beef Baddo too that time

Flopido & gbaddo are already in their No-Hit Era alongside shit-d-q... their albums don fl0p, No difference... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Lol if him like make him dey worship bado as God.. That one na him business, whi gives a fuck about what CDQ thinks or say🤣🤣🤣🤣🤣 Make make him shift!!

For 2026 see waiting person de sing

davido go tear acl ajeh 😹😹😹

I no rate am since he whine baddo then

Baddo nah baba but davido nah baba baba

😂

Old taker

Na so one FC fans set Davido up 😂

See his use!ess nose
