Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨CHAMPZ SAMPLES WIZKID 🤯 NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
611,641 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Una must respect davido by force 😂😂 see wetin e Dey sing

Shey na only me no hear anything? 🤷♂️🤧

This guy should learn from ice king , his definitely older than him but that kid sings better , if him go reduce pride cos wetin be this one ? Na song be this ?

Notice how it’s mostly Davido’s fans moving foolish in the CS?? Carry papa hatred for pikin. Bunch of lowlifes

He should forget all this shii and focus on his junior waec before he impregnates a girl like his father 🤷🥺

Na yeah yoh yah yeh I just dey hear😭

This Dudu too good for this music shit

Oh God What crime did we commit to suffer us from good sound this year 😭

Lion no dey born goat 😂😂😂😂💀💀💀💀

Na soso blap blap I dey hear since 😂😂

Wetin this werey dey do, just collect money from your papa go open business

Ochacho son good pass this guy and I'm not even caping

He shouldn’t bother to drop this 😂😭

I no fit be your papa make you dey release this kind thing sha

Him papa no fit advice am ?

If he blow make I bend Make una tell this guy true so he will go back to school and leave music

And I been Dey downplay ochacho son oo💔🤦♂️

If to say I no say I go hear this kyn thing today, I for just die for my sleep 🤦🤧

This one go useless pass him papa 😭🤣🤣

Siraheem no dey advice this one ni? Trash song 😭

That Ochacho boy go too smoke this one.

This one dey sound promising already. 🔥

Make this one nor go waste the small money when wizkid go take enjoy he retirement for this kind of trash called music

Lion don born donkey 🤣

You try but no try am again

Go school u say na wizkid u won Dey disgrace 😂😂

Dis one no good at all lol Ochacho son ><>>

Nothing Inever hear from this whisky guy, wet in be this one again🤣

Mid Dey sample mid

where the wiz sample?

This one just Dey disgrace hin papa

Champz is going to be Dave of Nigeria real talent real music 🦅❤️

Wait I no understand wetin e sample from wizkid

Omo leave rap do afrobeats abeg nah

This one go bad pass him p man o



