Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Check your mail well 😭😂
33 Yorum

“Opeyemi Rufus” had me howling

Davina don move ASAP and na she first dig- in 😅

This is Athena beach I was there two weeks ago 😂

Your partner nor be better person o🤣🤣🤣 See as mama move

Food critics but una chop everything finish 😒

Werey say it has this yum-yum feeling 😂

Once a goat always a goat 🐐😮💨

Oya na to crucify the criticizer na

until you criticize kirikiri beans

Dem need criticize your bank account too na 😂

Barbecue or chicken?😭😭😭

"Wetin concern me"

Join us as we criticize this food 😂😂😂😂😂😂😂

The yum-yum feeling 😂

Opeyemi what?!!!! 😂

😂head to the kitchen brev

Opeyemi Rufus ke 😂

😂😂

This two don reconcile... lolzz

This one no even no which kind content him want do with him life 😭😭😭

This jemina go wicked real life 😂💔💔

Opeyemi Rufus😭😭

Opeyemi Rufus 🤣

Una don come back😂😂😂now I like her again.

Call opeyemi nah 🤣🤣

Opeyemi no give you update 🤣🤣🤣

😂😂😂😂

@OpeFoodCritic con see something egbon 🤣🤣

This my dance challenge make e go far oo😂 na December dance

Jee hoo vah😂

Two glasses eeh😹😹😹

Okpeyemi Rufus

@WMunachiso
Benzer Videolar
Always double check that your camera is off for work! 😂🤣😭
꧁♛𝓑𝓵✯𝓷𝓭𝓲𝓮𝓼♛꧂
864,759 görüntüleme • 6 ay önce

