Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Chelshiiiit 😂😂😂😂🙂↔️😭
38,686 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Make I first wipe my face 😂

Shame pity am 😂😂😂, he doesn’t know what he is doing 😭

Wetin be this. All these English fans na clown 😂

And u lost too..... See how useful you are to absolutely nobody ☹️☹️☹️ Chelshiit scored 2........ur 115 charges FC scored 0

Na thesame score line Una two play go and rest

You no get shame o

Shame no catch you say na clean sheet them give you 😂😂

This is you after all your hopes crashed!!!

You be very anyhow person

Shutup there You no even get shame

I know say, your joy go too much 😅😂

Otu ur club na disgrace

You Dey use Chelsea get hope

Bastard you thought you’ve arrived !!! Post your club

Premier League una 😂

Shameless mf😭

Most boring skit maker I have ever seen

Kante right now.

You no Dey shame?

You no get shame ordinary goal/goal una no fit do

You be heavy clown 😂

😂

But you no even score

lol 😂 @funny_kante

Wetin be the difference kante 🤣🤣🤣🤣

Iwu idoit 😂 De go house mak we com meet una for una home 😄

Ode ur club loose and u dey talk anyhow about Chelsea here talk about your club

Good sleep this man you no Dey try shame 😂😂

Mr man commot dat top wey U wear and stop saying shits As a city fan wey I be I'll tell U that Chelsea were better than us today bcuz dey were able to score to goals and here U are celebrating a loss against a Madrid team that's missing some key players

Na still same 5-2 na still 3

Bro we still get small hope for second leg pass Chelsea sef 😂

And u Dey insult Barcelona yesterday…. U nor even see one score

Oga go and sleep

Man city follow too 😂
