Loading video...
Video Failed to Load
Why you no draw rose ๐น๐๐ฅ
13,239 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
20 Comments

Fanta go wear your real cloth jare You don dey use person shirt do fake life๐๐

Wetin dey soft about scorpion ๐ญ๐๐๐

Your eyes don see things ๐๐ซต๐ฟ Youโre happy say person papa kick bucket ke??๐

Wetin be this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

No ogbono soup and garri yellow today ๐ฉ๐ฉ

Me personally dey suspect you say na you kill her papa so that she go dey sleep outside for your house My prayer be say anything Una do for night make belle enter

๐คฆโโ๏ธ๐

Soft and wicked na. That is why

You go fit marry girl wey no sabi cook Ogbono soup?

Present twice ๐ค๐ฝ๐

Tell them oo ๐

This guy ๐คฆ๐ฟโโ๏ธ๐คฆ๐ฟโโ๏ธ๐๐

Na baby hippopotamus

Fanta leave me na๐๐๐

Fanta abeg na ๐๐

๐๐๐

Bad guy ๐๐๐ญ๐ญ

Hope you dn chop Garry yellow and ogbono?

This guy is always funny with these talks..

No be lie my guy ๐๐
