Loading video...
Video Failed to Load
Comment with caution๐๐๐๐๐ฝโโ๏ธ
16,720 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

Egbon if you don stop to Dey post, we don sabi wetin cause am ๐๐๐คฃ

This egbon no go kill me Laaro Monday My colleague just dey observe me say why this one dey laugh ๐

No worry I go make sure I present like 62 evidence against you for court, the slippers wey dj chicken forget for kirikiri na you go help am go bring am. ๐

Now many clothes he wear for body abeg?

Say cheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeese Egbon hope say your lawyer get lawyer ๐

Oga them de find you for Abuja like this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

We no wan hear free eko savage o

Arrest this egbon now๐โฆ before it gets out of hand

Omo lile Eko savage kogbo nkankan ๐๐

This egbon don fra I swear ๐๐๐

Say cheeeeeeeeeeeeeese๐

If you like no comment with caution, na from comment section you go meet yourself for kuje ๐

๐๐.. lol eko' no go kee person walahi

Aswear this your voiceover always muze me ๐๐๐๐

Ewon na wetin again? ๐ฉ๐๐

Egbon tell me the truth wetin you smoke this Monday morning ๐

Eko dey play with prison ๐คฃ

If this egbon no post hope yโll understand

Why are my come to my contere ๐๐

Make brezz no carry our president oh

๐๐๐

Ewan na wetin?

Eko no go kill person

Ki baba ma da wo o

Eko nah werey Seh ๐๐

Sir jagajaga ๐๐๐

Normally, you suppose dey pay Oba Solomoni for those last line of V.O ๐คฃ๐

๐๐คฃ

I hear say them dey find you for aso rock๐.

Kosi bi ose ni se jail seh Eko ๐

Egbon yii ti fraa๐๐
