Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Rep your squad🏃🏽♂️🏃🏽♂️😂😂 #voiceover
77,961 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

Make dem come arrest me now before it’s too late 🏃🏽♂️🏃🏽♂️😂😂

Awon omo minister of power 😂🤣😆

You go Explain tire

Awon omo minister of power 😂😂

Thank God for Internet this egbon for dey worry people for toll gate

What do you mean😂😂

All them Sego no do pass like this

Bro this is too early 🤣🤣🤣

I dey patiently watch am finish because I wan hear the outro 😆 🤣 😂

Aro perere, aro perere.. you don totally run mad 😂😂😂

Awaiting bandits gba ni wan seh 😂😂😂😂

Awon omo Adelabu 🔋🪫🤣😆

Wallahi Eko no well again 😭 Make dem kon carry this egbon go Yaba

Adedibu minister of power 😹😹😹

I know I have seen this face b4 That New Age Guy 🤔🤔🤔🤔

Full current no generator lol

Yellow for glory Una no well egbon 😂

This guy is mad 😒

Last men standing ✌🏾 Show me your kon kon shoe Ofana no wire Full current no generator 😅😂😂😂

Next of kin dapo abiodun. Eko savage abeg na 😭😭😭😭🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

all these WhatsApp vendors suppose get this kyn (banditory drip) so if you de travel long journey by road you go wear am incase you jam them for road dem go recognize their uniform 😂😂

Any where you see me I go blue blue blue😂😂

Awon omo minister of power 😹😹

Ọmọ bandits get vibe pass me 😅

Make government leave bandit first, make dem focus on @eko_savage cus wtf😂😂😭😭

Funny enough there was time in my life of wanting to be in this kind of group ooooo.....🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Anywhere you see me I go blue blue blue 😂😂😂😂😂

Upcoming bandit😂😂😂 there hand go touch you say amen 😂😂😂

My squad 😂 eko na weyrey 😂

Awa ni be n be,Ibadan mesi ogo,that part dey pami🤲😂

What amazes me is that @eko_savage doesn't look like his voice at all.

Awon far from brother across Nigeria 😂

Full current no generator, awon eyan Adelabu

Aro Kini 😂😂 Who be your plug seh

Egbon e kuku ni Pami 😂

Year of Avengers 😂😂
