Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Comment with caution😂😂😂🏃🏽‍♂️

16,720 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля sheyman
sheyman1 месяц назад

Egbon if you don stop to Dey post, we don sabi wetin cause am 😂😂🤣

Фото профиля A.B.M
A.B.M1 месяц назад

This egbon no go kill me Laaro Monday My colleague just dey observe me say why this one dey laugh 😂

Фото профиля Pamilerin Olayiwola
Pamilerin Olayiwola1 месяц назад

No worry I go make sure I present like 62 evidence against you for court, the slippers wey dj chicken forget for kirikiri na you go help am go bring am. 😂

Фото профиля Tizzwrld
Tizzwrld1 месяц назад

Now many clothes he wear for body abeg?

Фото профиля BOY SAYNT❤️🦅
BOY SAYNT❤️🦅1 месяц назад

Say cheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeese Egbon hope say your lawyer get lawyer 😂

Фото профиля Fárótìmí Adémọ́lá
Fárótìmí Adémọ́lá1 месяц назад

Oga them de find you for Abuja like this 🤣🤣🤣

Фото профиля Gentle alhaji
Gentle alhaji1 месяц назад

We no wan hear free eko savage o

Фото профиля GreatKālī
GreatKālī1 месяц назад

Arrest this egbon now😂… before it gets out of hand

Фото профиля Salvatore🥤
Salvatore🥤1 месяц назад

Omo lile Eko savage kogbo nkankan 😂😂

Фото профиля Horlar
Horlar1 месяц назад

This egbon don fra I swear 😂😂😂

Фото профиля Yourvendor_
Yourvendor_1 месяц назад

Say cheeeeeeeeeeeeeese😂

Фото профиля Ayobami ♎️🔴
Ayobami ♎️🔴1 месяц назад

If you like no comment with caution, na from comment section you go meet yourself for kuje 😂

Фото профиля ~kAsHîE bEEry🔫🎗️🥶
~kAsHîE bEEry🔫🎗️🥶1 месяц назад

😂😂.. lol eko' no go kee person walahi

Фото профиля Vizkid
Vizkid1 месяц назад

Aswear this your voiceover always muze me 😂😂😂😂

Фото профиля Blackbhoi
Blackbhoi1 месяц назад

Ewon na wetin again? 😩😂😂

Фото профиля Omogoriola 🎗💫
Omogoriola 🎗💫1 месяц назад

Egbon tell me the truth wetin you smoke this Monday morning 😅

Фото профиля Tipz
Tipz1 месяц назад

Eko dey play with prison 🤣

Фото профиля young drey
young drey1 месяц назад

If this egbon no post hope y’ll understand

Фото профиля Farm road stories👨🏽‍🌾
Farm road stories👨🏽‍🌾1 месяц назад

Why are my come to my contere 😂😂

Фото профиля Julius Amos
Julius Amos1 месяц назад

Make brezz no carry our president oh

Фото профиля Balogun Balogun
Balogun Balogun1 месяц назад

😂😂😂

Фото профиля @nautypin™🇨🇦
@nautypin™🇨🇦1 месяц назад

Ewan na wetin?

Фото профиля #TÓŚIŃ🇳🇬
#TÓŚIŃ🇳🇬1 месяц назад

Eko no go kill person

Фото профиля Abiola
Abiola1 месяц назад

Ki baba ma da wo o

Фото профиля Oderinde Peter Ayomide
Oderinde Peter Ayomide1 месяц назад

Eko nah werey Seh 😂😂

Фото профиля INSPECTOR 🤍👑🕊️
INSPECTOR 🤍👑🕊️1 месяц назад

Sir jagajaga 😂😂😂

Фото профиля Royalview Creatives
Royalview Creatives1 месяц назад

Normally, you suppose dey pay Oba Solomoni for those last line of V.O 🤣😀

Фото профиля Toriola Damilola 🦇✌🏾
Toriola Damilola 🦇✌🏾1 месяц назад

😂🤣

Фото профиля Courage of Lagos 🫆💙❤️
Courage of Lagos 🫆💙❤️1 месяц назад

I hear say them dey find you for aso rock😂.

Фото профиля LeePeace07🦍
LeePeace07🦍1 месяц назад

Kosi bi ose ni se jail seh Eko 😂

Фото профиля ola
ola1 месяц назад

Egbon yii ti fraa😂😂

Похожие видео