Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Comment with caution😂😂😂🏃🏽‍♂️

16,720 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

sheyman profil fotoğrafı
sheyman1 ay önce

Egbon if you don stop to Dey post, we don sabi wetin cause am 😂😂🤣

A.B.M profil fotoğrafı
A.B.M1 ay önce

This egbon no go kill me Laaro Monday My colleague just dey observe me say why this one dey laugh 😂

Pamilerin Olayiwola profil fotoğrafı
Pamilerin Olayiwola1 ay önce

No worry I go make sure I present like 62 evidence against you for court, the slippers wey dj chicken forget for kirikiri na you go help am go bring am. 😂

Tizzwrld profil fotoğrafı
Tizzwrld1 ay önce

Now many clothes he wear for body abeg?

BOY SAYNT❤️🦅 profil fotoğrafı
BOY SAYNT❤️🦅1 ay önce

Say cheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeese Egbon hope say your lawyer get lawyer 😂

Fárótìmí Adémọ́lá profil fotoğrafı
Fárótìmí Adémọ́lá1 ay önce

Oga them de find you for Abuja like this 🤣🤣🤣

Gentle alhaji profil fotoğrafı
Gentle alhaji1 ay önce

We no wan hear free eko savage o

GreatKālī profil fotoğrafı
GreatKālī1 ay önce

Arrest this egbon now😂… before it gets out of hand

Salvatore🥤 profil fotoğrafı
Salvatore🥤1 ay önce

Omo lile Eko savage kogbo nkankan 😂😂

Horlar profil fotoğrafı
Horlar1 ay önce

This egbon don fra I swear 😂😂😂

Yourvendor_ profil fotoğrafı
Yourvendor_1 ay önce

Say cheeeeeeeeeeeeeese😂

Ayobami ♎️🔴 profil fotoğrafı
Ayobami ♎️🔴1 ay önce

If you like no comment with caution, na from comment section you go meet yourself for kuje 😂

~kAsHîE bEEry🔫🎗️🥶 profil fotoğrafı
~kAsHîE bEEry🔫🎗️🥶1 ay önce

😂😂.. lol eko' no go kee person walahi

Vizkid profil fotoğrafı
Vizkid1 ay önce

Aswear this your voiceover always muze me 😂😂😂😂

Blackbhoi profil fotoğrafı
Blackbhoi1 ay önce

Ewon na wetin again? 😩😂😂

Omogoriola 🎗💫 profil fotoğrafı
Omogoriola 🎗💫1 ay önce

Egbon tell me the truth wetin you smoke this Monday morning 😅

Tipz profil fotoğrafı
Tipz1 ay önce

Eko dey play with prison 🤣

young drey profil fotoğrafı
young drey1 ay önce

If this egbon no post hope y’ll understand

Farm road stories👨🏽‍🌾 profil fotoğrafı
Farm road stories👨🏽‍🌾1 ay önce

Why are my come to my contere 😂😂

Julius Amos profil fotoğrafı
Julius Amos1 ay önce

Make brezz no carry our president oh

Balogun Balogun profil fotoğrafı
Balogun Balogun1 ay önce

😂😂😂

@nautypin™🇨🇦 profil fotoğrafı
@nautypin™🇨🇦1 ay önce

Ewan na wetin?

#TÓŚIŃ🇳🇬 profil fotoğrafı
#TÓŚIŃ🇳🇬1 ay önce

Eko no go kill person

Abiola profil fotoğrafı
Abiola1 ay önce

Ki baba ma da wo o

Oderinde Peter Ayomide profil fotoğrafı
Oderinde Peter Ayomide1 ay önce

Eko nah werey Seh 😂😂

INSPECTOR 🤍👑🕊️ profil fotoğrafı
INSPECTOR 🤍👑🕊️1 ay önce

Sir jagajaga 😂😂😂

Royalview Creatives profil fotoğrafı
Royalview Creatives1 ay önce

Normally, you suppose dey pay Oba Solomoni for those last line of V.O 🤣😀

Toriola Damilola 🦇✌🏾 profil fotoğrafı
Toriola Damilola 🦇✌🏾1 ay önce

😂🤣

Courage of Lagos 🫆💙❤️ profil fotoğrafı
Courage of Lagos 🫆💙❤️1 ay önce

I hear say them dey find you for aso rock😂.

LeePeace07🦍 profil fotoğrafı
LeePeace07🦍1 ay önce

Kosi bi ose ni se jail seh Eko 😂

ola profil fotoğrafı
ola1 ay önce

Egbon yii ti fraa😂😂

Benzer Videolar