正在加载视频...
视频加载失败
Comment with caution😂😂😂🏃🏽♂️
16,720 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
31 条评论

Egbon if you don stop to Dey post, we don sabi wetin cause am 😂😂🤣

This egbon no go kill me Laaro Monday My colleague just dey observe me say why this one dey laugh 😂

No worry I go make sure I present like 62 evidence against you for court, the slippers wey dj chicken forget for kirikiri na you go help am go bring am. 😂

Now many clothes he wear for body abeg?

Say cheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeese Egbon hope say your lawyer get lawyer 😂

Oga them de find you for Abuja like this 🤣🤣🤣

We no wan hear free eko savage o

Arrest this egbon now😂… before it gets out of hand

Omo lile Eko savage kogbo nkankan 😂😂

This egbon don fra I swear 😂😂😂

Say cheeeeeeeeeeeeeese😂

If you like no comment with caution, na from comment section you go meet yourself for kuje 😂

😂😂.. lol eko' no go kee person walahi

Aswear this your voiceover always muze me 😂😂😂😂

Ewon na wetin again? 😩😂😂

Egbon tell me the truth wetin you smoke this Monday morning 😅

Eko dey play with prison 🤣

If this egbon no post hope y’ll understand

Why are my come to my contere 😂😂

Make brezz no carry our president oh

😂😂😂

Ewan na wetin?

Eko no go kill person

Ki baba ma da wo o

Eko nah werey Seh 😂😂

Sir jagajaga 😂😂😂

Normally, you suppose dey pay Oba Solomoni for those last line of V.O 🤣😀

😂🤣

I hear say them dey find you for aso rock😂.

Kosi bi ose ni se jail seh Eko 😂

Egbon yii ti fraa😂😂
