Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Compound Palava 😂
41,819 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

The only peace for this soapy guy is to relocate😂

Soapy run go hide😂😂😂him no wan collect

How you dey take gather this people and this kind compound😂😂

Nice one,. You go later buy this compound

All of una just pack red and black cloth out for body like Sango disciples 😂

Watin concerned forex trading concern app when dy trade Bitcoin and card. Una go dy promote all those scammers app when dy thief people money

If soapy try de change dress code maybe he will become less attractive to insult

Everything dey go boring, until baba ibeji enter🤣

Wise man.

God go bless you for this one. As you don make me laugh this morning, may joy not cease in your abode. Amen

But why that boy Dey always wear red cloth like cultist

Public yard is the actually the worst thing in life!

This place looks like owokoniran street 🙄

Omor make God help people out of living in places like this, anyhow sha na life

Try as much possible to avoid this kind compound!

😂 bad mouth

Baba ibeji and bad mouth na 5&6

No day wey I watch videos wey I no dey laugh

Always the broke girls having sizable ass

🤣🤣🤣🤣

E be like say that compound na Dem baba ibeji family house 🏠😁😁

He dey go from grass to forest

Bro you dey kpai this your neighbors 😭😂😂😂🇬🇭

Soapy no wan collect 😂😂

😂😂😂

Forex trading don lost credibility 🤣🤣🤣

Wait o, no be Fabiyi street be this for ilasamaja 😂😂🤲🤲

Never skip a Baba Ibeji Video. E get why 🤣🤣

I be first think say nah between neighbors today, So baba ibeji go still put mouth 🤲🏽😹

Kudos to you bro

😭😂😂😂
