Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Compound Palava 😂
79,220 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

U sha no want make anybody get peace of mind for that compound. Everybody collect! 😂

Them suppose gether hand beat this baba ibeji one day 😂💔

Wait ... you are trying to tell me that all the kpomo sellers wey I dey see around my area nah ? That can't be possible lol 😆 😂 🤣

Oya na check anybody Dat guy for your back dodge am today 😂😂😂

Bababeji you go kill your compand people

The small boy look in mama

That pickin look him mama eye burst laugh 😂

Baba beji dey us deliver 😂😂🌚 i don laugh tire 😂😂🌚

Village people wey dey go farm 😂

Soapy say abeg ohhh 🤣🤣🤣

"You fit be footballer make you no get any goals in life"..... This hits like crazy 😂

Aluta continua, na God go continue to punish anybody wey no get PVC.

Two illiterate Dey date each other 😅😅 This guy and bad mouth

This man 😂 Baba ibeji ooo 😩😂😂😂

Soapy just Dey avoid wahala

🤣😂🤣😂😂😂 This guy u no well I swear

Soapy no wan wahala 😂😂😂

The gym guy u for whine am 😭

Put your ear down 🧏♂️Baba beji don enter 🤣🤣🤣

Baba Ibeji you are doing well

Which one be you fit be footballer make u still no get goals in life Kai depression line😂😂💔🫵

Dabobiroba

😂😂😂

Baba Ibeji. You sef danburoba

Baba beji you be bascard 😂

Na once the pikin burst cry 😂

This guys intelligent cha

That boy wan laff. Nah small remain

Wisdom wan finish you

Danbrouba

No problem always 😂😩
