Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Cooking is my hobby 👨‍🍳

95,722 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

38 Kommentare

Profilbild von 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 1 Monat

Where is the part I am meant to laugh?

Profilbild von SEUN Yk
SEUN Ykvor 1 Monat

You see laugh emoji there?

Profilbild von 𝓐ᥫ᭡. 🫧
𝓐ᥫ᭡. 🫧vor 1 Monat

You fit do private chef? Dm me with your rate asap

Profilbild von SEUN Yk
SEUN Ykvor 1 Monat

I'm for free. i do it for passion

Profilbild von JT Khalid 💸
JT Khalid 💸vor 1 Monat

That spag no look like food wey go sweet sha

Profilbild von SEUN Yk
SEUN Ykvor 1 Monat

your babe sef no sweet

Profilbild von 𝐀𝐂𝐄 𝐒𝐙𝐍 ☆
𝐀𝐂𝐄 𝐒𝐙𝐍 ☆vor 1 Monat

how many likes to come to Ogbomosho lautech to come cook for 50 students?

Profilbild von SEUN Yk
SEUN Ykvor 1 Monat

sorry maximum people i fit cook for na 49

Profilbild von Śenior Bro 💫
Śenior Bro 💫vor 1 Monat

So Seun gas wey I borrow you boil water, na wetin you use cook be this?

Profilbild von That Soft Gurl
That Soft Gurlvor 1 Monat

If you’re new here, he is mad

Profilbild von BOMax
BOMaxvor 1 Monat

@DiamondBobmac Their private chef no do pass this one

Profilbild von Cyprian John
Cyprian Johnvor 1 Monat

You no dey use roll on at all 😂😂😂,make una observe him armpit

Profilbild von 𝕕𝕖𝕧𝕪𝕟𝕖
𝕕𝕖𝕧𝕪𝕟𝕖vor 1 Monat

Life is so private that no one know that I cooked the food he is dishing out

Profilbild von MS💡✞︎
MS💡✞︎vor 1 Monat

You wey no fit boil water ?

Profilbild von Dr. Agbes💫💫
Dr. Agbes💫💫vor 1 Monat

Life of a bachelor😂😂😂 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Profilbild von kaki no be leather 🏷️🔝
kaki no be leather 🏷️🔝vor 1 Monat

@MSARTS159725 Fooling no Dey pass like this ride on 👍

Profilbild von Mariam oyindamola
Mariam oyindamolavor 1 Monat

Why cooking no go be your hobby, na only to chop you know

Profilbild von OLATECK🇳🇬
OLATECK🇳🇬vor 1 Monat

Who be this one

Profilbild von TALENTED
TALENTEDvor 1 Monat

Alakoba 😂😂

Profilbild von reindé
reindévor 1 Monat

See as you dey sweat for armpit eww 😑

Profilbild von komputa
komputavor 1 Monat

Na only this part funny empty food stuffs 😂

Profilbild von I SHOW🦅🦅
I SHOW🦅🦅vor 1 Monat

70 years old man oo😂

Profilbild von PODAK____🦐
PODAK____🦐vor 1 Monat

Na noodles you dey cook dey dance?

Profilbild von Fineboy Vicky 🇳🇬🇨🇮
Fineboy Vicky 🇳🇬🇨🇮vor 1 Monat

I like Seun, but sometimes e no dey reason well especially when it comes to Davido matter He go lost him sense 😟

Profilbild von Realchioma🩵🩵
Realchioma🩵🩵vor 1 Monat

He don give ruth belle and run

Profilbild von Rina🌹
Rina🌹vor 1 Monat

No burn down the kitchen ooo

Profilbild von BLACKY🤴🏾
BLACKY🤴🏾vor 1 Monat

You dey use bread chop rice? Well you be wizkid FC

Profilbild von Duff Manuel
Duff Manuelvor 1 Monat

I go follow chop o 😎

Profilbild von davidoflagos🔥
davidoflagos🔥vor 1 Monat

Why you kon dey sweat for armpit

Profilbild von Damsel💕
Damsel💕vor 1 Monat

Everybody don dey do content

Profilbild von 🪙
🪙vor 1 Monat

Seun you’re a pig

Profilbild von UKEEH✨️💫
UKEEH✨️💫vor 1 Monat

All that food but na you I wan eat 🥹

Profilbild von Biggg_M
Biggg_Mvor 1 Monat

@abazwhyllzz See as you Dey sweat on top ordinary spaghetti

Profilbild von Manya💐
Manya💐vor 1 Monat

Everyone is now a Real content creator

Profilbild von SAINT 👽
SAINT 👽vor 1 Monat

Cooking is ur hobby abi u no get money to buy food outside

Profilbild von ekle Kelvin
ekle Kelvinvor 1 Monat

If person chop dis one, e go purge tire

Profilbild von Homeboy🧃
Homeboy🧃vor 1 Monat

E be like say you dey do advert

Profilbild von Editorjohn
Editorjohnvor 1 Monat

Poor man no hard to know