Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨CRAYON NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
33 Yorum

Crayyyy Wayyyyy

This music thing ba, if e no tap again, make una just change career

Na chun chun chun chun we wan take win Grammy??

Crayon suppose dey this pple set but omoo Mavins carry all the Pr den put for Rema body

It doesn’t tap ngl. Love this guy but even when he made good songs back then, people barely pay attention. Now the spark is gone, it would be so hard for him to get another hit again

Mainstream music just Dey gba

@crayonthis Make the Egbon hang him boot jor

@crayonthis Goingggg⭐️

Na why Jazzy chase u be this

Cray way!!!!! Abeg drop quick quick

Make nobody lie . The song tap

dem go bully am again😭

🔥

He’s really talented but lacks lyrically. He needs to work a lot on the substance of his songs if he’s trying to build a new fan base especially now he has left Marvin’s

"Cho cho cho " 😭 Gbedu don finish

Omo song don finish for this people head

Y’all cap too much this sound is so good

He's sounding like upcoming

It's all these afro-rubblsh fl0ps that's making afrobeats decline globally... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Sounding bad

Too good

Omo this guy too bad people wey never see food chop just dey hate

ATP I have to ask what’s really crayon’s sound

Took you long enough @crayonthis

@crayonthis Fuckin banger 🔥🔥😮💨

Nice record

@Shaana247 So crayon never start one business? He suppose use the stipends gotten from Marvin to either delve into Sportybet,forex or provision store/supermarket. He should continue wasting he’s capital. I’ve said my own

E enter

Wizkid don sepene all this artist 😂😂

i want to sing! i want to sing! i want to sing!

Good sound

@crayonthis damn

Barbing for fit this guy




