Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨 NEW SNIPPET 🚨 👤 MAGIXX 📀 SEXY HOW’S IT SOUNDING?
922,077 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

VICTONYs influence is real bro

Nothing you wan tell me this one don dey hangout with blaqbonez

Maggix is trying to change his style of music which doesn't fit him....

Sounds like slick

Oshey Blaq Magixx

Na blaqbonez food be this

Nigeria wicked, see wetin them wan turn this guy into

@Iam_Magixx Take us back to dread head magixx

This ma Blaqbonez style so better feature him

You good no worry

Mid as always he no dey fail us

shoday gimmick 😭

Blaq flow, I like it

I think we have to respect dem SV ASAKE BUJU BURNA OMAH LAY ...THOSE A LIST ARTIST THE MORE! MUSIC SEFF HARD OOOO

Sweet

Copying blaqbonez is not a good idea😂

Blaqbonez influence

Why he fess they sound like blaqbonez

Magixx good normally sha

Na slick cover ?

This guy too sabi

He no de disappoint

Blaq magix

Sounding good

You bad no worry

Blaqbonez what a guy

Sexy keh

Wetin don jazzy dey give this boys chop, dem just dey big

Blaqbinez style

Judi Judi Judi

sounds tr@sh, another afro-rubblsh fl0p from afro-fl0p artist.. gbagixx is already in his No-Hit Era .. now playing don't rage-bait me by dammy krane 🔥

Okay! 🔥🔥

Why I Dey hear FAWK @0ctobersrich

@Iam_Magixx Too hard🔥🔥🔥

@Iam_Magixx Gbeduuuuuski🔥🔥🔥🔥
Похожие видео
🚨 NEW SNIPPET 🚨 👤 BURNA BOY 📀 [?] HOW’S IT SOUNDING?
THE DEBUT HUB
51,028 просмотров • 8 месяцев назад
🚨 NEW SNIPPET 🚨 👤 MAVO 📀 JEHOVA HOW’S IT SOUNDING? 🔥
THE DEBUT HUB
40,140 просмотров • 3 месяцев назад


![🚨 NEW SNIPPET 🚨 👤 MUYEEZ 📀 [?] HOW’S IT SOUNDING? 🔥](https://image.24vids.com/tw-2092517886824792081/media/HQodwESXoAAYQnr.jpg)


