Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨MAYORKUN NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
230,704 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Guy if you know watyn good for you go collect B4b4 back from Davido then release back as single.

Song wey you for use do comeback you carry am give davido ok now Mr loyalist 😂😂😭💔

Industry Raphael Leo 😂😭 Make he better go resume him bank work on Monday 😂

E still dey body💙🔥

this guy used to have potentials

Slovido dey spoil people career 😭💔

Still good 😊

Peruzzi and Mayorkun can make a comeback. We are tired of these Reenzo and Tenski shits

In coming banger

Make this one go learn barbing jare

Prince of Afrobeats

This one think say our president na still goodluck Jonathan

Instrumentals go well, vibe dey yakpa but make una leave this beat kwanu😩😭

This guy album is coming

Certified loner

The Fola script gotta work

🔥🎶

Wetin he suppose use do come back,he done use am for charity

@yobofgs over sabi Dey worry this one , see jam 💫

You see that your voice nah 100% versatility

My boy is back

another afro-rubblsh fl0p...B-fl0p B-fl0p don fl0p upon all d farming ... gbayorkun fell 0ff; no hit, no tour.. now playing don't rage-bait me by dammy krane

Of Lagos

Imagine a commercial recording artist like mayorkun He can’t study 2026, being a commercial artist entails studying music of the moment and collaborating with trending yougins cus music right here is 2014 / 2015

Get in on it

“Damn fresh on the beat” is back

🚮🚮🚮🚮🚮🚮🚮🚮🚮🚮🚮🚮🚮🚮

Hin and Fola I no sabi who dey copy eachother

Can you guys sing something meaningful

This one Dey reign but na b4 b4

Song wey you use do com back, you use am collect Tesla









