正在加载视频...

视频加载失败

Cubana sha dey follow Davido go everywhere 😂🫵🏽

146,579 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Abiola A 的头像
Abiola A1 年前

One thing I like about CP is that he knows Davido is the star and he lets him be that. Even though they are very close friends, you won’t see him fighting to walk side by side with him

Solitaire Cash 的头像
Solitaire Cash1 年前

🔥 This Game is #1 for Turning Skills into Cash 💸💥

TIFE 的头像
TIFE1 年前

If na me, I go follow too. The kain opportunities wey that access and Davido go don put am on go dey make better kpa for him monthly

Heismide✨🔝 的头像
Heismide✨🔝1 年前

Cubana chiefpriest wife RN:

FRUITLAND 的头像
FRUITLAND1 年前

This man should go and take care of his child

Big Fave 的头像
Big Fave1 年前

Osakpolor and en stylist I no know who mumu pass. Him gan no dey look mirror before him step out

Lifestyle 的头像
Lifestyle1 年前

A wise man who understands the gravity of business/networking and generational wealth

EJA_NLA😈🇧🇪 的头像
EJA_NLA😈🇧🇪1 年前

Follow who know road Na him know wetin he dey gain

LIVINGTRUTH_ 的头像
LIVINGTRUTH_1 年前

Na artiste na , he gats follow him record label boss

AGBA AKIN 的头像
AGBA AKIN1 年前

Except USA 🇺🇸

Haybee Gas pos ventures 的头像
Haybee Gas pos ventures1 年前

Chief priest don turn bouncer

相关视频

This one go sha dey lick a$$ up and down 😭😂
1:40

Sensitive content

This one go sha dey lick a$$ up and down 😭😂

Oyindamola🙄

210,599 次观看 • 1 年前