Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
DANGOTE SHARES ๐๐๐
92,740 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
29 Kommentare

We don finally get refinery โบ๏ธ

Unc dan make nothing do my 17k oo

I pity all of you so called โshareholdersโ๐๐ญ

I don dm Dangote make him send escort to come pick me up ๐โโ๏ธ

500 naira shares my guy dey tell say hin dey into oil and gas ๐.

Them think say na 5k or 20k them Dey use buy shares Go use the money buy garri

I'm into oil and gas keh ๐ฎ๐น๐น

Bro no whine ohh investor na investor oh

"JEHOVAH"

You don pass their level ๐คฃ๐ญ

BUY SHARES! ๐๐

WE ARE THE OWNERS๐๐โค๏ธ

I pity who think say I no get refinery

sha observe express, your shares no sha concern your truck driver

Naso I go buy dangote salt and then de expect me to pay, them no sabi who I be funny ppl

@5starbarber_1 Dangote shares everywhere.

Una no hear wetin vdm talk๐๐

Dankoko, my very good friend

nbl ๐ญ๐

๐๐

Jehovah ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Why I no come from china? Na everything be content ba?

Make polanco call me before I change my mind

๐คฃ๐คฃ

๐๐๐

๐๐๐

Trust Bigsol to overdo it. ๐๐

I pity for you
รhnliche Videos
Sensitive content
Dangote really cook this girl ๐ญ๐๐
David Of Fct๐
1,285,682 Aufrufe โข vor 1 Jahr
Sensitive content
Sarkodie shares what he went through after taking in weed biscuit eiii ๐๐๐
NEBASARK๐ฌ๐ญ
694,315 Aufrufe โข vor 8 Monaten
