Loading video...
Video Failed to Load
DANGOTE SHARES 😂😂😂
92,740 views • 1 day ago •via X (Twitter)
29 Comments

We don finally get refinery ☺️

Unc dan make nothing do my 17k oo

I pity all of you so called “shareholders”😂😭

I don dm Dangote make him send escort to come pick me up 🙂↕️

500 naira shares my guy dey tell say hin dey into oil and gas 😂.

Them think say na 5k or 20k them Dey use buy shares Go use the money buy garri

I'm into oil and gas keh 😮😹😹

Bro no whine ohh investor na investor oh

"JEHOVAH"

You don pass their level 🤣😭

BUY SHARES! 😂😂

WE ARE THE OWNERS😂😂❤️

I pity who think say I no get refinery

sha observe express, your shares no sha concern your truck driver

Naso I go buy dangote salt and then de expect me to pay, them no sabi who I be funny ppl

@5starbarber_1 Dangote shares everywhere.

Una no hear wetin vdm talk😂😂

Dankoko, my very good friend

nbl 😭😂

😂😂

Jehovah 😂😂

🤣🤣🤣🤣

Why I no come from china? Na everything be content ba?

Make polanco call me before I change my mind

🤣🤣

😂😂😂

😂😂😂

Trust Bigsol to overdo it. 😂💔

I pity for you
Related Videos
Saattai shares a funny moment from X என்னாடி இது Duraimurugan 😂😂😂
ஆறுமுகம்
51,846 views • 6 months ago
Sensitive content
Sarkodie shares what he went through after taking in weed biscuit eiii 😂😂😂
NEBASARK🇬🇭
694,315 views • 8 months ago
