Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This is why Wande Coal and Davido exchanged highly provocative words with each other
85,820 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Carry your nonsense go jor 😂 We already know the gist, forget about it.

David would always remain a fool to me

Oga Davido is just a growth lover Wande coal don use davido promote the song Him wan come release ham as remix Who does that

Wande Coal wanted to shy on his own version first and bringing his and Davido own out later would have done so much for him but Davido always want to dictate because he has money.

Better stick to what we know you for 🙄

You don add celebrity talk to your content. Me think say na BAD GOVT you been dey tackle. Why you no leave celeb with their problems, abi all these talking you doing na for Elon money. It good to let people know wetin you stand for.

Now I understand the whole gist

Davido nah fool and lier, see davido SS of wande coal asking for his number, nah 2022 and edited see watin chatgbt talk😆😆😆 Davido and fans no plan this one well o.

Old taker na old taker. Overtaking is allowed.

Two of una dey crase

Davido like online fight

He pay me make i beg for toto than get small dick ooo

Toto begger no suppose dey talk for where black diamond dey talk

Content creator, una never start campaign for Obi?

Wide mouth with cracked head, who cares about what you’ve got to say.

What's the difference between releasing it as remix and not

Na familiarity bring this insult between them sha. This is not pride, na familiarity

Oga focus on your campaign and leave clout

That Davido verse was good for a remix but he wanted it to come out as the original, make he go rest

Idiot rest

Davido said he thinks..that means he is unsure what really transpire or trying to cover up

Which sing dey cause all this quarel bikonu ?

Benue man, go and farm. Na joblessness dey make you dey talk anyhow. Activist way no get job na begger

My own pain be say they no release that jam, just because of ego

I like that song because of OBO verse but unfortunately he wasn’t on it again

The problem is wande coal is a wizkid loyalist … pig wey Dey inherit another person enemy

Wande Coal called Davido a name before Davido responded with one of his own.

The snippet was released in 2021 and not 2023

Na wande coal first call am name nor change things

I’m my country Toto means penis lol leave my boy Davido alone

Stealing other people’s content. Kuku drop her handle make we follow the main narrator na

“How dud we gets here” true true o

Make Una carry all these distracting stories throway inside ocean, this is campaign period, we don’t need to hear tinz like dis. Vote PO(NDC) for a better Nigeria!!!👍

No permanent friends, no permanent enemies

It seems we don’t have a country to save again 🤨Carry on oo
